Hopeful Me
Quote • Jan 5, 2021
HopefulMe
As we dey plan sey we go achieve Big Big Things this year.
I wan mek u carry all your faith put for wia God dey.
Tomorrow fit no sure for you.
Money fit no dey ur account.
Pipo wey suppose help you fit don jakpa.
But no lose morale, remember sey your tomorrow dey God hand.
#HopefulMe #Pidgin #HopefulMe_pidgin

1.1K Views
Be the first to share your thoughts.