HopefulMe

Hopeful Me

video • Jul 28, 2023

HopefulMe Pidgin Week 2023

Conference and Event

Get ready for a shift in interactions across our platforms. 

30th July - 5th August, 2023 is our HopefulMe Pidgin week.

Wetin we dey try talk be say next week na im be our pidgin week, so na ogbonge pidgin na im we go take dey yarn that period.

All our programs, motivational posts, waka, chat etc go be for pidgin. Abeg try join us mek all of we dey hopeful.

#PidginWeek #Hopefulme

833 Views
HopefulMe community

Hello there!

Stay close to the hope we share

Join the community to respond, encourage others, and keep uplifting conversations going.

Post Comment 0

Be the first to share your thoughts.

You might also like

IT IS NOW WORKING

Inspiring video from Hopeful Me!